E be like say Davido and dat him guinean babe, Sira still dey run tins o… The singer and the 20 year old sharp barnie ( wey wear black) been slow down wetin dem dey call PDA for english for social media after dem born davido pikin(daughter) last year. Dem see the babe with her sister and her friend for Davido Sony Music Global record party inside Lagos Lounge for New York.. Check out more of their fotos






No comments:
Post a Comment