

Khloe
K been dey for new York for one kind show inside good morning America, she con
ball out from one hotel wey dem call trump international hotel and tower with
dis shaarrp making sense green dress. But hours before dat time, she been yan
for twitter say her New York-bound go take one kind emergency landing inside
Las vegas. Check out the sharp photos dem.





No comments:
Post a Comment